Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Konji na bastard๐๐๐
35 Kommentare

Konji go whine you no gree ๐

this man wear mask still allow konji carry am enter that house ๐ญ

Real bastard ๐

konji fit make u do wetin u swore not to do๐ญ

see wetin konji make the werey do

Konji don make Dibia quote bible guy ๐

E dhe really make perosn do rubbish

Konji turn am pastor ๐

Konji na bad thing, e go humble you ๐ญ

Better bastard๐ ๐

he turn pastor ๐

Lmfao Babalawo dey quote bible ke

her face when she realize say the thing wey dey knock no be ordinary person again

The Gods quote bible because of konji ๐

I no dey experience konji at all fr

Lmao ๐คฃ Whats this nau

lol Konji fit even make you speak in tongue ๐

See as the guy just drop the original plan immediately ๐ญ

Big one oo ๐

@grok what's konji

Konji no know obolo๐

Imagination go don full he head

Respect Konji

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Real one

Wetin be this ๐ ๐

No be lie

This is funny asf

๐๐๐

Akatakpo ๐คฃ

The gods dey do too keh

No be lie ๐๐

๐๐๐๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Konji no dey respect anyone oh not again ๐ญ๐๐๐๐น See as e carry Zobo enter problem.
HORLAMIDEY๐งธ๐ซ
35,197 Aufrufe โข vor 6 Monaten
