Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Konji na bastard😂😂😂
Комментарии: 35

Konji go whine you no gree 😂

this man wear mask still allow konji carry am enter that house 😭

Real bastard 😂

konji fit make u do wetin u swore not to do😭

see wetin konji make the werey do

Konji don make Dibia quote bible guy 😂

E dhe really make perosn do rubbish

Konji turn am pastor 😂

Konji na bad thing, e go humble you 😭

Better bastard😅😅

he turn pastor 😂

Lmfao Babalawo dey quote bible ke

her face when she realize say the thing wey dey knock no be ordinary person again

The Gods quote bible because of konji 😂

I no dey experience konji at all fr

Lmao 🤣 Whats this nau

lol Konji fit even make you speak in tongue 😂

See as the guy just drop the original plan immediately 😭

Big one oo 😂

@grok what's konji

Konji no know obolo😂

Imagination go don full he head

Respect Konji

🤣🤣🤣🤣

Real one

Wetin be this 😂 😂

No be lie

This is funny asf

😂😂😂

Akatakpo 🤣

The gods dey do too keh

No be lie 😂😂

😃😃😀😀😀

😭😭😭

😂😂
