正在加载视频...

视频加载失败

Konji na bastard😂😂😂

80,280 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)

35 条评论

🅵🅰🅼🅾🅻🅰🅻🅰 🪫🪔🔋 的头像
🅵🅰🅼🅾🅻🅰🅻🅰 🪫🪔🔋2 天前

Konji go whine you no gree 😂

Nichole 𝕏⚕️ 的头像
Nichole 𝕏⚕️2 天前

this man wear mask still allow konji carry am enter that house 😭

Galaxi 的头像
Galaxi2 天前

Real bastard 😂

SoloMon ♨️ 的头像
SoloMon ♨️2 天前

konji fit make u do wetin u swore not to do😭

𝚍𝚛. 𝚎𝚟𝚒 的头像
𝚍𝚛. 𝚎𝚟𝚒2 天前

see wetin konji make the werey do

Vpking102 🦅🥰 的头像
Vpking102 🦅🥰2 天前

Konji don make Dibia quote bible guy 😂

MummyEdison 的头像
MummyEdison2 天前

E dhe really make perosn do rubbish

UKEEH✨️💫 的头像
UKEEH✨️💫2 天前

Konji turn am pastor 😂

⛷️ 的头像
⛷️2 天前

Konji na bad thing, e go humble you 😭

Timi 的头像
Timi2 天前

Better bastard😅😅

Alté of Lasgidi 🪖 的头像
Alté of Lasgidi 🪖2 天前

he turn pastor 😂

😍Realest 😍 的头像
😍Realest 😍2 天前

Lmfao Babalawo dey quote bible ke

Dawn 🥷🏿 的头像
Dawn 🥷🏿2 天前

her face when she realize say the thing wey dey knock no be ordinary person again

GIRAN👑🪖 的头像
GIRAN👑🪖2 天前

The Gods quote bible because of konji 😂

TRUST THE PROCESS 的头像
TRUST THE PROCESS2 天前

I no dey experience konji at all fr

Baragan🐻 的头像
Baragan🐻2 天前

Lmao 🤣 Whats this nau

Lykhan 🃏 的头像
Lykhan 🃏2 天前

lol Konji fit even make you speak in tongue 😂

👳‍♂️ 的头像
👳‍♂️2 天前

See as the guy just drop the original plan immediately 😭

Chioma ❁ 的头像
Chioma ❁2 天前

Big one oo 😂

acce 的头像
acce2 天前

@grok what's konji

OPOO🏖 的头像
OPOO🏖2 天前

Konji no know obolo😂

BABAPELUMI ❤💡 的头像
BABAPELUMI ❤💡2 天前

Imagination go don full he head

OGENE 的头像
OGENE2 天前

Respect Konji

Omoba Abulesowo 的头像
Omoba Abulesowo2 天前

🤣🤣🤣🤣

Jane 的头像
Jane2 天前

Real one

PENTANE🎤💜💡 的头像
PENTANE🎤💜💡2 天前

Wetin be this 😂 😂

𝕏 OMO NAIJA 🇨🇦 👑 的头像
𝕏 OMO NAIJA 🇨🇦 👑2 天前

No be lie

NASIR 👑 的头像
NASIR 👑2 天前

This is funny asf

Number One🥇 的头像
Number One🥇2 天前

😂😂😂

Nanya🌸💕 的头像
Nanya🌸💕2 天前

Akatakpo 🤣

Remi✨ 的头像
Remi✨2 天前

The gods dey do too keh

𓂀 的头像
𓂀2 天前

No be lie 😂😂

Igbotic Nigerian 💯 的头像
Igbotic Nigerian 💯2 天前

😃😃😀😀😀

‏ً 的头像
‏ً2 天前

😭😭😭

Oluwabukola🌸 的头像
Oluwabukola🌸2 天前

😂😂

相关视频