Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Lady needs your urgent help.
214,051 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Give them 2 weeks the kind noise weyy go full your house na you go later pack comot. Na tadpoles oo them go later grow turn toads.

These are Tadpoles baby frogs not catfish

dont mind them, its catfish.. they just want to discourage you... they might just look like a frog later, but its still catfish... with a froggy look.

Sheybi u Dey always hear “kro kro kro” in gutters around your area? Nah dem Dey grow to toads. They are called tadpoles

The struggle is real for these tadpoles. Hope someone scoops them into a proper pond soon.

Yeah it's catfish the new breed Make a pond for them But be ready for noise in 14 to 15 weeks time during this period your noisy catfish will be matured.

Na frog be this oooo

See as hand dey shake. U don old? U nor fit hold phone steady?

No worry in few months time u go dey write names of noise maker 🤣🤣🤣🤣

It’s called tadpoles. Just wait for 3 weeks and you will be having free music concert every night and early morning. You will not be needing alarm 😂😂

It’s cat fish but might have a froggy look when it’s getting mature…but it’s cat fish

Don't mind the comments ooo,, pack like 100 of them, get a big bowl,, and put it in your kitchen, so you can keep close watch on them ... They are nice catfish that comes with special alarm once they grow up

Those are Catfrogs.. go dig them a pond and buy your feeds

Tadpoles (bby frog)

this is nothing but a group of musicians who are going to be performing for you in three to four week's time. just be patient and enjoy the concert sis

The last time I saw this in gutter was when I was till in secondary school since then I never see am like they went extinct nw seeing it again surprised

Na oporlo you dey see so. Lol 😂

No be catfish,na baby shark

Yes o na tilapia fish 🐟 😂😂😂😂

Pack them and wait for 2weeks, ur business go boom 💥.😁😁😁

Omo Na frogs oo 😁

A very big breed of catfish. Just that these ones will croako croako at night when they become big.

Na frog children but I don't really know there correct name but taker like that

This tadpoles na, in Yoruba Ori tobi Judi😂

Until your catch fish start croaking after few weeks 😭😭😭😭

Make one of una buy this woman catfish naaaa

Na fish just catch am go put inside drum train dem

Lol, Na frog o Unless you wan do Frogry business tho

U wan go train frog bah 😂

That thing is tadpole ohhh 😂😂😂 no just try am if not in few months your house go dey like when frogs 🐸 been attack Egyptians for bible 😂😂😂

Fish ke Na Tadpoles o Opolopo opolo

yes it’s tilapia fish😒

No let them grow oh, you no go fit sleep for night They get bass as you see them so

That's not catfish oh 😂

Weyrey na tadpole U no go school at all??
Benzer Videolar
Sensitive content
This man needs urgent help before he loses his arms.💪
TK_Nala
398,455 görüntüleme • 2 yıl önce
