Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Lagos men can never copy this type of example😂💔
26 Yorum

" Babe you wan break my neck " 😂😂😂

That girl armpit go dey gba 🤧

The guy no get Tv before just asking?

Walahi 😂

You know watin you go don do for woman before she go do this kin thing for you?😂

Nonchalant guys don chop stray bullet bi that 🤧🤧

Nah Man U own sweet me pass

Omo that girl armpit🤮🤮

God please keep blessing me so I can do more for moi baby, boy is too sweet 🥺♥️

See her face lmaoo

Omo my table 😂🥹😭

Those of una were don watch this content now, make una no go dey reason to do m thinking say naija girl go do m for una ohh cus, nah dey she go tell you ‘did I ask you to do anything for me’ nah once you go get BP 😂😂😂

I can't stop laughing 🤣🤣🤣

Thank God sey na content if not wetin Nigerian girls for use take hold body sey dem Dey do for boys 😅

😂

😂💔

😂😂😂💔

Stray bullet Don hit Man U

🤣🤣🤣

😹😹😹

@carter8f Nah😂

😂🤣🤣 She no fit try ahm

😂😂😂

Sweet boy

😂😂😂😂

She’s trying to break his neck 🤣🤣💀
Benzer Videolar
Sensitive content
Men never truly trust this type of Women…
Manly Mentor
36,468 görüntüleme • 9 ay önce
