Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Laliga bum bum league
23,646 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Relegation team beat elche and so ? Relegation team no beat Man U

"Hull city beat man united epl is a toughest league" "Racing Santander new promoted team beat elche laliga is a bumbum league" Atleast make EPL fans dey try apply brain 🧠 🤣 before setting camera dey yarn rubbish online 😂😂😂

This one no hold water jor, Hull city came from relegation pipe Man U oh Football no dy like that. Anybody can beat anybody, every win is important and deserves to be celebrated

See person wey Dey call Barca village champion whereas ur team Neva taste 1 European cup for their history😂😂😂

Do people really argue football with you?

No be this same elche Madrid can not beat last season?

You don carry this mumu life enter X Last season non of of top 5 premier league team fit beat Newcastle 7 but Barcelona did

People really hate Barcelona…they can’t celebrate their wins??

Any small thing, una don run carry cameras dey record. You really get that zero football knowledge.

Hull city that beat Man U is what?

Person talk say “Shey people dey really argue football with you” 😂😂😭

Dont you have shame with this take?

“Zero football knowledge” 👍

is this supposed to be banter too??

This one way be theif you think say here na tiktok if you like still scam them for X here mumu

Fool wetin later sup fr the match ?

But una like to dey fight us Barcelona fans oo. Barcelona we too sweet , we go hype our player , yamal is the best player in the world 🌎 go die 🤣🤣

And na person born this guy oooo🤡

Ona funny 😂hull city beat Man U d league is stuff… but a promoted team beat a laliga team.. Laliga na bum bum league 😂omo, so Barca should not win again? And Dey should not praise dere team and players again after winning.. but if dis elche beat Barca Ona go set camera

Hull city came from relegation and beat one of your big 6 in EPL.

Very senseless human being to be honest 😏😂

Mumu , your calling Barca village champion , you forget , Barca is the reason why you don’t have European trophy

U no talk about Man U

Ur name even align with Ur thinking mentality @zerobalknwledge

I hate this basatard I regret watching this useless video so is this not supposed to tell you laliga teams are unpredictable u de set camera de open mouth like goat fool

See ham

Very deceitful person. He won’t tell you that the game ended 3-2

Keep quiet

You be mumu man I’m sure you support Man U

No be the same hull city wey beat Utd. Nigga what’s even your problem. If you don’t have any to say on your video, just STFU. Omoo i genuinely hate this new phrase of media. Everyone wants to trend, what is even you guys problem

Zero football knowledge indeed 😂 Show the full time score instead,,dumb ass fuck nigga

You know even let the match end

