Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Laliga is a bum bum league
29,449 просмотров • 11 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

The not so bum bum league btw

What’s your page name again 😂😂

There’s nothing competitive about EPL, it’s just noise and popularity. Just imagine Liverpool didn’t win the 2019/2020. Man city would have run riot😂

Na consistency be that Not like epl that soul called big 6 drop performance always

The club this mumu Dey support no get champions league won league after 22 years and you no get one shame you still Dey do video

Oga if you no get waiting you won talk just close your mouth…….. man city won EPL 4 good time without any team doing anything about it that can happen in la liga

Pls don’t do this

Mugu

You go explain tire 😂

Laliga❌ Real Madrid and Barcelona and athletico Madrid ✅

This scammer again 🤡

Bro they no go agree ooh anyways please follow me guys

Your handle says alot about you

Go put body na

This no get sense

APC NDC ADC

So you mumu like this bruh

This guy just Dey some how talks without sense

Laliga is rubbish but una intensity league no dey top 5 for balondor

Abi na people way u dy owe go kill u

You Dey find who you go scam on Twitter again 😂

Whenever their favorites is not winning , they will starting talking about another thing

We don hear dey go no be today laliga be rubbish. We like d rubbish like dat go face ur own league, leave us we no dey complain. Una go just dey drink panadol for another pesn headache.

The same way your foolishness and stupidity and illiteracy they shuffle for this your ass big head abi😂🤣🤣🤡🤡 Today you are a phone repairer tomorrow you are talking about politics next tomorrow you dey put dirty mouth for football 😂🤣🤣💩💩💩

Guess the competitive league in the world ... just guess

U b fool

When Man U day farm your league na rubbish Abi

Barka
Похожие видео
Sensitive content
BUM BUM BALANÇOU, A BRISA SUBIU PRA MENTE
não toca na glock
74,770 просмотров • 1 год назад

