Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Last Borns don get association for Nigeria?? 😭😂🏃
40,757 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

When una finish meeting, plate dey sink

if una shout finish una go go back go wash plates and do those errands 😂😂

We will be sending you guys for immediate recruitment into the army since you have now grown wings to publicly question our authority and make un reasonable demands. Please FG see to it that these fellows join the military for the rescue of our nation.

Our last born for house never join una, but she don steal 20% of my cloth,🥹🥹readjust them to her size, so I can’t wear them again, take my things like it’s her right, and yet everyone I report to, will support her. 😭😭 If she now join nko.. This association will end oo 😭😭😭

Ahh, Abeg Chuks where the branch Dey? 😂 I wn join 😂

Me sef go join 😂

Abeg where is first born association biko abi nobody want to fight for us?

When you’re done shouting just enter kitchen Nonsense Ndi Oshi association 😂🤣

My bro @mcmiti_ don carry this His Last Borns Association dey go like play.. 😂😂

If Una finish….these plates won’t wash themselves 😒

Those guys are terrible 😆

“Lazy Nigerian youth”— Late President Muhammadu Buhari

This group go fit Nigerian Army , abeg recruit them make dem go serve there father’s land after all dem no get younger ones wey go cry 😂😂😂

WTH is this 😂😂😂😂

And the country is like this , this is not the kind of association needed now

Laban koh laba laba ni 🤣🤣🤣

Some people are not last born here I just can’t prove it

You people are not serious , and i say this as a first born.

Biko where’s the link to register? 😂

First borns are coming for them soon

😂 😂 😂 For them to even have an association, na real last born threat.

Make my last born no see this one ooo

All of them should just carry themselves like that and go form another country of their own. We're tired of them stressing us sef.

By now I for don join una, my sister just wait big 10 years before she come out 😭😭😭😭

So what will happen to us now that are third born. All third borns please gather here last form our own association 🤣

No be Laban dey cheat Jacob for bible? Hand go touch una 😂

Una go too chop beating no just worry

New member…. How do I join please😂

Ahhhh. We are already battling too many wahala oooooo. This is a menace. Na 1st born go suffer pass.

This one no go last

@Deezy_Baddaman

😂😂

If you don't getat

Last borns too dey suffer sha
