Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
last night, energy was crazy
15,317 Aufrufe • vor 11 Tagen •via X (Twitter)
16 Kommentare

I warm invite you come Osun state for a student program

Werey 🫂💨👌🏼

Guy go find wey you go learn work mk you no Dey waste your time again do nonsense

Nobody funny like you 😂😂for this industry

Ikegwuru 😩😩

😂 ojo na God go purnish you you know say I be your guy oh you get show you no dey invite me

E don dey make sense ojo

Ojo is going far no be where we dey yesterday nah him we dey nowwwww Blessings

ja ja ja kiloja wor wor wor kilumo I dey smoke igbo i dey come

Bigger than Carter

Ojo don Dey sing song

You too no small again Very soon you go pass davido

Was live there @ojoisaboy_ Wetin you follow that oyinbo woman talk after your performance for Praia?

New ojo performing ojo werey song

Ojo oooo 🤡❤️

Bad guy 🦹
Ähnliche Videos
MIAMI LAST NIGHT WAS WAS SPECIAL ENERGY WAS ON ANOTHER LEVEL 🤍
DJ SNAKE
44,040 Aufrufe • vor 7 Monaten


