Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Leeds too mumu
21,255 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Try lose tomorrow first, Sabah go carry you enter Sabbath Church on Friday with this your cap like Mercy Chinwo😂😂🤣

No Enzo No problem

Asa wait for your match tomorrow, The whole world is coming against your Man U tomorrow 😂😂

Hey you cry me a river 😂😂😭 I will hate watch you peacefully tomorrow 😂

Did you win them last season?? Home and away, man utd didn't record a win.

You not go watch keh, match wey sweet pass champions league

Leeds too Mumu Abby? Just wait make dem catch you for premier league first 😂😹😂

Them no mumu, they meet better players.. Chill no sweat

That same Leeds go paste you for premier league 🤣🤣

Man united scared after Chelsea scoring all their champions league goals before elimination

It's very important to watch the world champion play 😊

No defense like Arsenal in the league So no problem

It can still happen to man united ifChelsea catches them that’s the point

4 four goals in seven minutes not 10

😂

Chelsea for a reason

U go explain tire…. As u dey watch ur Champions League and las las u end up talking about #CFC…. It’s a pity as u dey explain

Relax ooo. Man U get match tonight ooooo. 😂😂😂

Stop lying to yourself you are watching Chelsea match

Don't cry

😏

We intentionally did it to draw you guys attention to pure football not that harm you were watching

No worry Man U go lose 😂😂tomorrow

Na champions league una dey play, na Chelsea game everybody dey discuss, hahahaha. Today I go sing Yahweh sabah oo

Man Utd will feed us today

Nobody send you to analyze our game bad Belle,carry your big breast go front go face your mumu club

Leeds fall my hand today😂

We shall be waiting to collect your tears tomorrow inshaallah 😅

You Dey go church after this video 😹

😂😂😂😂

Girlie, Chelsea no dey comot go anywhere...... we are winning treble this season. CLOCKIIIIIIT👌
Похожие видео
Sensitive content
If you leave guys alone they too mumu 😭😭😂😂
SAM
2,156,834 просмотров • 5 месяцев назад
