Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Lege don kee me for here🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
566,747 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
34 Yorum

I wasn’t seeing that coming 😂😂😂😂 Karimo ri gbe lege trabaye

@OlapadeA90294 Walai…. Very funny

Ole ni karimo 😂

Normally the woman Dey whine lege nii

Lege sef dey una yellow house

Lmaooo

Don't you see her wearing wedding ring?

Na why I Dey use 23 hrs fear woman .

Singer mother but her husband dey parlour 😂 okay naw

Shaaa lege self know see wedding ring for her hand

That's the economy APC and Tinubu plunged Nigerians into, everyone is looking for means to survival, not everyone knows where their next meal will come from. Its pathetic 🤦🤦

If they say, "Avoid single mothers" you think its a joke.

e shock lege

I don d1e 😹😹😹

I no understand Yoruba but I don laff tired 😂😂😂😂😂😂😂

Women lack honor. They lack self-awareness. They do not understand the concept of time, duty and numbers. They lack accountability. They do not know the meaning of words. They do not know how to take responsibility. They lack emotional intelligence. Women....

Karimo say she be single mother but her husband dey for parlour

What’s karimo?😂😂

Translation pls? 😂😂

LEGE sef dey shocked

Make una allow karimo😂 Don't let the father of your children stop you from finding your husband 😂😭

@Uncle_Olu_ Alabase lo wole yen na kii se oko e

Won fe gbe lege landicap 🤣🤣🤣🤣

I Dey kpansh this babe wella She don born 2 Small fight we fight she don Dey find husband 🤦♂️ Nawa o

Omo dis one off me see am na wetin geh geh dy talk abt chai

🤣 Ehh shock lege

Na one chance man come in 😂😂

Omoo this Karimo shock lege Miami... This is very funny 😂🤣 😂😂😂🤣🤣🤣

Once I call woman 3 times n she didn’t pick up I start to think she’s with another guy. No blame me blame this type of things we see online

But lege self suppose don see wedding ring for her hand nau🤣🤣🤣

Which kain wahala be this 😂😂, maybe na her brother

Karimo is planning to leave her husband and am 100% sure karimo Dey chẽăț on that dude…😣

@mzvelvet3 🤣🤣🤣🤣🤣

I come Dey pity lege
