Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Lege don quick reply Verydarkman now now 👀🧎🏽♂️
11 Yorum

Werey say sorry for the bad English, bad English k*l you there 😂😂

Laslas these two fit de one lounge de chop barbecue after all these gbasgbos daily Lol 😹😹

We're Flying out now

This guy speaks horrible English even when he speaks pidgin. Now I understand why he uses Yoruba as his preferred language.

Make Lege focus on matching people on TikTok abeg Mtchew 🙄

This is what you called a response? You fall my hand sha. I bin dey think say you get sense o. What's this one saying?? They said you raped a 16 year old you're saying he should provide his parent's jss3 certificate. Are you well??

Oh my God ! Dee0ne turn don pass?, na ur turn now 🤦🏿♂️

I go "prisiscuit your life" or am I hearing different things?

Cirfiticate Lege mapamina

But wait! Wetin Lege use hin young age do? Even pidgin bitter for hin mouth, omo hin parent no try at all

He no get work na Person Dey find Apc gig
Benzer Videolar
Sensitive content
VeryDarkMan don reply Lege, the way Lege go crash out after seeing this video ehen 😭💔🫵🏽
Oyindamola🙄
458,932 görüntüleme • 6 ay önce
