Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Lege never leave Verydarkman neck oo 👀🧎🏽‍♂️

94,755 views • 1 year ago •via X (Twitter)

10 Comments

Omotayo Solomon Ayodeji's profile picture
Omotayo Solomon Ayodeji1 year ago

Lege wey use 30 mins to pronounce “produce” Make he rest abeg

Solar Heavy's profile picture
Solar Heavy1 year ago

you never heard this before

Bunny 🐰's profile picture
Bunny 🐰1 year ago

Only God knows how many hours Lege spent rehearsing that statement. 😆😆

Semi@ 🛄's profile picture
Semi@ 🛄1 year ago

Nicopooon 😆 🤣 😂 😹

Busayo of Canada🇨🇦🐾🦉's profile picture
Busayo of Canada🇨🇦🐾🦉1 year ago

You’re insult Mr President 😂😂😂 Lege don kill me😭

BIG ‘MIDO’'s profile picture
BIG ‘MIDO’1 year ago

see the english of person wey dey ask another person result

TohLuh's profile picture
TohLuh1 year ago

The werey don fold. E no go fold ke? Lege the coward

OmoTayo✨'s profile picture
OmoTayo✨1 year ago

You are a new comple 😂😂😂

JEWEL🥹❤️‍🔥's profile picture
JEWEL🥹❤️‍🔥1 year ago

Una get strength sha Because to de record video nonstop na work Mtchew 😹🙄

Oluwanishorlah kuch's profile picture
Oluwanishorlah kuch1 year ago

This guy just Dey cap for here and he didn’t talk anything make sense

Related Videos