Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
LEGE MIAMI 🤣🤣😂🤣
11 Kommentare

Blessingsvor 1 Jahr
If lege fit correct your English just know say your life don spoil 🤣

Solar Heavyvor 1 Jahr
does this represent Miami?

Ayomide 📊vor 1 Jahr
I'm aluminum 🤣🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr
And aluminum he his

OrignalBeatz 🎙️🎙️vor 1 Jahr
This is why I don’t like Lege Frfr He already spoil the guy infront of the woman already na rubbish I no know why you dey post him stuff gan Abeg na jigan dey give me joy jhare baba mi

GENZ MOMMY🧑🏼🍼vor 1 Jahr
Na lege spoil that guys runs, e don reduce him Steeze in the presence of that girl 🙆♀️

J3zu Trabay3vor 1 Jahr
Wey the part two.. Lege was about to shape for Busayo when she said NO sir... e sure for me Busayo go hear am from Lege....LOL

AFRO NIGERIA 🇳🇬vor 1 Jahr
For real

Blessingsvor 1 Jahr
I am aluminum 🤣🤣

Michealvor 1 Jahr
I am aluminum 😁😁😁

Dhinovor 1 Jahr
Werey say to serve Nigeria is not by force 😭😂😂😂
