Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Let me call my CEO 😂😂😂
29 Yorum

I literally have been waiting for ur video about this dangote ipo😂

Since I don buy shares life just easy

Who get this share?...😅

Dangote no dey pick my call i go involve VDM oo

Wetin dangote don cause so 😂😂

We are in BUSINESS 😂😁🤣😂

Today I saw one of our driver , can you imagine he could stop to tell me where he was taking our goods to😔😞… I’m calling for a board first thing tomorrow morning. Sir, please no board member should be late. Thank you all

Dangote go just dey laugh 😃 😀 😄

3 share your wan carry 10 liter 🤨

Dangote don buy market😂

You go dey follow them dey argue, I don lock up like 4 fuel station. You don't joke with me like this and go free, do you know how much shares I own here?

I just de wait ma the big share holders kpaii Ma my share increase small

Akwaman buy 3 stocks 😭

Dangote don buy market ooo

😂😂😂

😂😂

Gen Z investors 😂

😂😂😂

I swear to God this idea came to my head today I swear

@umavictor_

Dangote is not the CEO 😂

😅😅

You no well o

Nigerians ehn 😭😭

Call our CEO😂🤣😅😁

😹😹😹😹

😂😂

just imagine,🤣🤣🤣🤣

Naija na cruise
