Loading video...
Video Failed to Load
The Nigeria in me wonโt let me try it ๐๐๐๐๐๐
65,615 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

Na when you try am you go hear 'n person thing never lose for here before o'

โYou sure say na here you keep am?โ ๐

Let the ministry of Jesus Christ of Nazareth be null, void n of utter uselessness before the spirits associated with converted ppl in Nigeria from Satan, serpent be around, IN ELISE OYINKROMEINEIFA EVEN 0.1% EVER BY d blood in d name of Jesus Christ of Nazareth u900gtefsfbaiCnYH

Coachie I am begging you donโt fall the temptation No drop your belongings like them, you are a well cultured Nigerian

Well cultured ๐

If I nor see where to drop phone i fit nor play sef

PTSD as Naija boy no fit allow me try am ๐๐

Na norms for yankee na ๐ But if you try am for 9ja ๐๐๐

Abg collect that one wey open for ground make u send am come naija The guy nor go know

And na 16 o ๐๐๐

No leave your things o ๐ he fit be when you leave na that time perosn go tiff am ๐ญ๐๐๐
Related Videos
Sensitive content
donโt try and come dictate the pussy with me๐๐๐
PHILLYHEADLINES
48,520 views โข 2 years ago
