Loading video...
Video Failed to Load
Let’s analyze average Real Madrid players
24,768 views • 12 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

Premier league is harder than laliga 😂…now I can’t even hear the commentators mentioning cucurella or Silva 😂😂😂

Omo see cooking😭 Jah bless the day I encouraged you to come on this app , you dey talk our inner mind🤣

🤣🤣🤣

My brother!!! MATCH THEIR NECK FOR MEEEEEEE!!!!

I’ll do all the dirty jobs, na so him Dey breath for ear today 😂😂😂😂

So I said I should open x then run to TikTok to watch you and Kombo and boom my first video on here is you 😂😂

Na so your blood go Dey hot for club wey Dey successful than your entire future mumu no go work

God forbid… club wey Dey go trophyless for 2 seasons… old glory 🤣

When we catch Real Madrid they will chop 5 goals

@THOR_bash Una suppose dey drag Dean Huijsen nowww Sheybi na EPL boy wey still never see anything play for Spain.

i love the aggressiveness 😂

Press their neck abeg 😂😂😂😂 No mercy

@creativemichey No comot your leg from their neck 😂😂

😂😂

Na we own ham 💙💚❤️

You sabi troll 😂😂

@thedukeofmadrid I swear o

That cucurella one and dumfries got me real good bro I can’t stop laughing 😂😂😂😂😂

Fairs

Bro say Na superglue💀😭😂😂

Mbappe played against Taraba Keh!!

“Best player in the world”

🤣🤣🤣Kai

Tomide cooking is on another level Visca Barca 💙❤️

Another season without a trophy for them 🤣

Real Madrid midfield is just 3 guys passing sideways and looking at each other like "bro you do something" 😭 no creativity, no press resistance, just cardio

Ratalala

@0g_papil0 💙❤️

Oga Cubarsi and bang average baba. Not good in one on one situations. The team’s overall performance helps Cubarsi. How many reds wey curbasi get ? Wey don cost Barca sef.

Omo Oloriburuku

the league belongs to us visca barça

My best commentator ever! Love the touch of comedy

Omo vincius just dey gba guy I no understand he looks below average

Baba you get bad mouth pass KOMBO ah, Baba give them hot 🔥 🔥 abeg

🤣🤣🤣
