Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Let’s get ready for the Monkey Post Championship #ruleyourkingdom #kombo
65,297 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

@Adikastakes Make sure you get the trophy

@Adikastakes Soccer analyst wey no fit, to come online to spill thrash but see your self . Go hit the gym and cut those food.

Kombo brain dey hen belle I don see the reason why e no get sense

If I jam you for this kain worosiworo settings I go tell make you repeat those nonsense wey you day always talk about Ronaldo

This your big belle nor go let you play ball ooo

Bosss I just passed there 😩😩 I really want to participate

Lmao 🤣

Mr, I have no problem with you. I just want to talk. You need to work on your abs, please. That's the only problem I have with you. Hahaha 😂

See as you Dey waka with your big belle kombo anyways sha score or assist sha then after make you con drop 1 hour video on how Messi take better pass Ronaldo 😂 cos I Dey gbadun your sentiments 😂

🌝

Shey na @Adikastakes be the camera man ni

Person wey see am now go think say he get sense 😹

Omo na so una dey carry power Bank up and down for that side? 😂

Caro white ambassador comot socks 🧦

We all love him right?

kombo work on belle abeg 🤣🤣

Kombo my man it's mocking post 😂😂 Not monkey post I just say make I let you visca Barca 😁💙❤️

@Adikastakes It’s mocking post @ultimate_kombo

My boss, you suppose take me

@ultimate_kombo good morning sir,please can you bless me with something for breakfast sir🙏

I wish I was there 😞

See belle smh 🤦

Kombo so it was you I saw yesterday

Big Kombo

Snr men , see @TheEmmaGriffin sha , too fresh

Kombo wetin I go do before u give me 20k?

Big boss 🙌

*mocking post

Omo see how @ultimate_kombo belle commot

@Adikastakes Body is full of belle like say nah him carry him son belle

