Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Let’s Go for The TECNO Gala Night #AFCON2025 #kombo #Tecnoai
77,399 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

You wan dance skelewu for here? 😂

The most “unc” video of all time 😂😂

GRWM* bro you’re already dressed from the beginning of video

Watin b this baba focus on football analysis

Which kain editing be this 😂😂❤️. GRWM and you are already dressed from the beginning of the video

Egbon you wan fly ?

You look great

D person wey sew this your suit no really try for you

Bossu

ABI make I fly 😏😂😂😂

Sha make sure you chop those Morocco girls before you come house back, those obough day important 🙂

Nwoke na apu oku🔥🔥

Kombo give me one tecno oh make una take advertise

See as u ripe

KOMBO my man 💯 Nah you day hot 🥵

You dress all this fine you no sabi pose for pics , keep hand like Ironman like say you won fly

I registered with ur promo code on peripesa but no welcome bonus was given to me after making my first deposit

SUUUUUUUIIIIIIIIIIIIIUUIIIIIIIII

See belle 😂😂

Baba use style do suiii 😂

Man you’re too soft!

Man of the moment 🔥

You HANDS(OME) like Hansi bobo 😂

You look good nwanne

Soft

Hope say you carry Coca Cola or Pepsi?

You look Sharp Kombo

U too fresh my oga

Keep going higher bro

Kombo why nau ? 😭😂

Nwoke Wu hansi flick

