Loading video...
Video Failed to Load
Let’s get the banter started
142,618 views • 5 months ago •via X (Twitter)
66 Comments

Instead of you to fix your teeth u de here the banter people way go buy you use do pet

What can I say 😩😭😭

Na that hole way day your teeth I just dey look.

@jungle_gee Ikr Very attention seeking

I swear

Even you with your misaligned teeth Dey drag habby😭😭

Btc don chop my braces Money 😂😭😭

mess up 😂😂😂

Iwo khe You wan open my nyash 😂

“We’re all adult” ke For your mouth 😭

I nor follow for the adult count niii ? 😭😭

Tutorial on how not to resemble you please 🙏

No worry you don grow finish !!! Expect more videos like this to make your day !!!

Dem suppose ban this boy oo 😂😂 see his forehead

Ban khe ? Make Una support me ooo

Who be this one kwanu😭😭😭

My boss I sight u sir !!!

I never wanna see your face on my screen again.

Get used to my face !!! You ‘d see more of this

You need to understand what is called context,ahmed just overreacted,if you watch habby videos well he always uses the word “my boy” as in “my guy” but ahmed just has a very fragile ego

Bro ‘boy’ was never in a way sounding like a compliment

@Bubu11795212 Oga rest When Dax called rondo his boy, did we see all this crashing out?

@David335293 @UstazSual Real o

@David335293 @UstazSual Depending on the context boy could actually mean dawg and you might misunderstand that because dawg is actually a slang spelling of dog, probably habby should have elaborate what it means

@David335293 @UstazSual Its just basic understanding,that guy has had hatred for habby in his heart and just used that as an outlet

Take that your spanner teeth for repairs abeg

This new update Ehen I nor wan talk bad about God image and creation oh but Ehen …. Some persons nor just suppose carry camera near their face like this

You ‘d see more of it okay

See your head like pig head 😂

You don’t even know what to say you just show your fine face for trolling

I clearly stated facts nau

Omo this matter no suppose concern you with wetin I dey see o

Ahmed na my uncle @ahmedxm01

Who be this one again😹😹😹💀 bro go and read ur books for ur NECO/WAEC exams!

@Howardnhz4 Is that you ?

@Howardnhz4 & who is this pls ?

Omo who is this nau ? 💔

Get used to seeing my face

😂😂😂 💔Jesus!!!! U for no do this video my bro

Something wey sweet me

Who give dis one phone self

Na XAU money I take buy that 16

Guy na mouth be this ?

@Onlytheselected Na God dhe the settings

Bro you no need to do this kind of video🙂↔️

No worry Expect more videos like this

Mouth like pig 🐷

Bro you look like Carter Efe from the north

Very correct Working on my spit distribution

Make @Habbyforex_ sue @ahmedxm01 If the allegation was wrong🌚😂

@BravoOnCharts @Habbyforex_ @ahmedxm01 He wan run 😂😭😭

Just sort out your life first man

In fact your papa no enjoy reach me

This X reaction ehh, we go suffer for una hand

On a stedede

Na wa oh.. abeg no use this feature again mbok

Something wey Elon bake for me specially

😂😂😂😂

See your mouth,lips teeth 😭😂

@zenitsu1q You get problem with my visible body parts 😭😭

No go read for your WAEC exam.

Me wey go soon go for IT

See mouth 😂😂

If not internet. Why will this kind of person be talking in public and i will stand to listen to him. I think Elon should stop this feature on X because I don’t want to see some influencers. Just imagine how this one is talking. Like a shemale ‼️‼️‼️‼️‼️‼️

Stop Dey use this feature I no go warn you again

@Mimiranky14 😅😅

