Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Let’s get the boyfriend started 😂
120,620 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
38 Kommentare

I dey broke this night but this content made me 😂😂😂😂

I’m happy it did 😂

Anything for 200k

Ahswear 😂😂

Which kind play be this 😂

Yakub don start again

Yakub 😂😂😂

😂😂😂

@carter8f Aswear this guy too useless 😂

Warey say na memories together…. 😂

After you don collect 300k, you say give me one more chance 😂😂😂

@agihomar1 My guy deh really overrate 😂

Na the way him dey talk "ehn-ehn" dey funny me 😹 Werey😹

@DurkioWiz Omo see fine babe

Dey wiii mee 😂

@agihomar1 Save my name as boo

😂😂😂

You see how you’re laughing? 😂😂😂 That’s how you’ll smile for the rest of your life. ❤️

Where una they see all this job opportunities na 🙄

@carter8f Nah where money dey I go dey

@DurkioWiz 😂😂😂

Na where money dey I go dey lol 🤣

Boo for everyone 😂🤣

Yakub na fool

@SirLarry09 We should be deying on each other abeg 😂

This is funny...fr

Who get the second handle on any platform

😂😂

From pit to kettle to pot

Yakubu the boo for the booless 🤣🤣🤣

Lol

Werey done get work.. 🤣🤣🤣🤣

This guy na fool

No b that Kiki for TikTok dey d ending so 😂

Gig don start 😂🙏

😂 😂 😂

😂

Save my name as boo😂😂

