Loading video...
Video Failed to Load
Chop mide sent me some Chops!!! Let’s get the Chopping Started 😂😂😂
103,571 views • 28 days ago •via X (Twitter)
59 Comments

“Baby you no go chop” 😏😏

🤣🤣🤣🤣

It’s time we cancel chicken republic ? 🤔

Abeg oo, incase dem wan paste me gig I active

U top am with malt keh. 😅 @shredwithQpid where art thou??

@shredwithQpid 😭😭😭😭

A very good eater

Hope say na food you Dey talk 😳

😂😂weightloss in the mud

@MrMekzy_ This your new content creation, anytime you talk, I Dey always wait make you burst up dancing. 😭😭

@MrMekzy_ 🤣🤣🤣🤣

I love your energy!! @shredwithQpid won’t be happy with you. 😂

You’re a proper content creator mehn 🤣🤣👌

@MrMekzy_ Hope the 7500 na for 2 or 3 square meal ,if you Dey chop 7500 3x a day for 365 days . How you wan take become CEO ? ,unless you are a loader pretending to be a gadget seller.

why u dey shout mad man😭💔

Me I love food oo, send me some chops dad

be careful o 😡

@MrMekzy_ Na only you go finish this meal, the food looks so yummy

You chop life pass me guy

Sambalitual..😂

omo you no go lose weight o 😂

E don be for my belle

Warra guy😂😂

🤣🤣🤣

it looks good

@MrMekzy_ The chow worth am die because for my area that turkey alone na like 3500 or 4k only

@MrMekzy_ You no lie, the chicken big ehn

You no do weight loss again?😂

Eii sure me say you be last born😭

🤣🤣🤣 first born of my father

Ahhh😳 Walai you no real😭😭 Big ups, I dey enjoy your content👏

@shredwithQpid see wetin he dey chop 🫵

@shredwithQpid 😭😭😭😭😭 abeg nau

@shredwithQpid Dey play 😂😂🫵

No pami 🤣🤣🤣

Food is life 😂😂😂

No be your Lexus pass for background ? 😂

🤣🤣🤣

You no go love The flavor keh , 😂😂 U wey love food

😭😭😭😭😭

"oh my god"

😂😂😂😂

Why you show your horse (Lexus)now?? Your DM go soon full no worry..m

i love chop mides spag

Guyyyyy

Jesus and you dey tear am Dey go 😭

🤣🤣🤣

Messiah go Dey regret why e try save you in the first place 😂😂

🤣🤣🤣🤣

Such a jolly good fellow

@MrMekzy_ No be lie 😂😂

@MrMekzy_ 😂😂😂😂

Enjoyment brother

No be lie

Love the packaging

Sameeee

You’re so excited 😂

How can I chop mode?

Check what i quoted 😂😂😂
