Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Let's get the training started 😂😂😂😂
Комментарии: 29

Why babe go dey slap you like that 😐

Yakub wey still be like broom 🤧😂

You go dey rage beat ka keh

Reputable groomer.

Nawa oooh. 500k for knacks as how...

This lady should insure her legs

Sharp 😆

Shifu 😂😂🤣

🤣🤣🤣😅

Yakub na fool 😂😂

Make una discipline am

Na estate bam dem do Kay 😂😂 As him dey sacks😭😭

Are you okay Hehn Kay? Linesssss

Which kin skit be this?

@IpayeGbolahan Kay turn Omila

Are u OK 🤣🤣

🤣🤣🤣🤣

Kay Kilode 😅

Yakub you for allow the guy enter house sit-down nii😂😂

Make una mount our Whatsapp TV sharp 😂

This is unlawful seizure oo, if you try this, you will pay dearly for it if police arrest you

How many times una do the bag fliging bit.

Uncle k level 😂😂

🤣🤣🤣

Z

Mary kay ni

The first time wey I go hear Yakub speak Yoruba na for this video 😅😅

Are u ok eeh kay

Ysquare wan rage bait me
