Liabilities
27,236 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

GEE WON 🇺🇸🇬🇭🇺🇸1 年前
I always dey laugh before playing your videos 😂😂🫡 Brotherhood is proud of you bro

Prince Kel1 年前
E be like Ifeanyi don tire for your gen. Buy inverter for Ifeanyi 😂😂

Collins Martial✨1 年前
Goat meat na bitcoin now 😂

J2deWorld1 年前
Wen una go gt steady light sef, mke ifeanyi retire to another duty

Frankie Gomes🇦🇴🇹🇷1 年前
Dera wayo Biko. Meanwhile Ifeanyi don dey loose guard

Rollercoaster 🦁💯1 年前
GOAThereum na dis girl call ordinary? Chai🤣

FCT_Homes1 年前
Goat meat wey be bitcoin 😂

Chief Aneriaku Ezihe Nwaokoafòr1 年前
All these liabilities sef. 🤦♂️🤣🤣😅😂😂😂😂😂😂

Mickydodo1 年前
Off Gen Ifeanyi I no get money for lambo

Black1 年前
When you go show us ifeanyi
相关视频
2:13
Sensitive content
Liabilities everywhere
Chidera Madu
27,544 次观看 • 1 年前

