Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

53,706 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von OGBONTARIGI
OGBONTARIGIvor 6 Monaten

Anywhere you no Dey contribute, no go expect to reap for that place - Prof GehGeh. Hmmm akikaaa 🙌

Profilbild von Boruto
Borutovor 6 Monaten

Na life

Profilbild von Comrade Omoyoma Emmanuel
Comrade Omoyoma Emmanuelvor 6 Monaten

GehGeh just tell una why e nor go fit epp e sista. Bad guy.

Profilbild von Vicky Rhymes
Vicky Rhymesvor 6 Monaten

Dem commot ur eye for ur boyfriend money u here 😂😂😂

Profilbild von Uchagu shedrack
Uchagu shedrackvor 6 Monaten

Life no really hard when you dey at a receiving end always place your self and be value to the people who tend to support and put you first.

Profilbild von TG
TGvor 6 Monaten

Geh Geh I think you just meet you future wife

Profilbild von shytayla
shytaylavor 6 Monaten

"Comot ur eye from ur boyfriend money you hear?" 😂😂😂😂

Profilbild von MORAYO 🦅
MORAYO 🦅vor 6 Monaten

E get why I dey attend your class

Profilbild von WICK
WICKvor 6 Monaten

Always a good reminder to stay curious and keep improving.

Profilbild von Ifeanyi Madumere 🫶🏾
Ifeanyi Madumere 🫶🏾vor 6 Monaten

Prof Geh geh we have not gotten the course book for this semester

Profilbild von OKBUSSTOP
OKBUSSTOPvor 6 Monaten

That las talk very important Comot your eye from your boyfriend money

Profilbild von Bag_Of_Gold
Bag_Of_Goldvor 6 Monaten

I dey carry my book and pen Make I enter class

Profilbild von The Top Mindset
The Top Mindsetvor 6 Monaten

Lol... The last advise was straight to the point. Lol

Profilbild von ThatGlobalBoy 🌎🏆
ThatGlobalBoy 🌎🏆vor 6 Monaten

You dey try say your sister no dey useful to you?

Profilbild von joel Prosper ⚽️⚽️
joel Prosper ⚽️⚽️vor 6 Monaten

U dy give me joy geh geh,commot ur eye from ur boyfriend money 🤣

Profilbild von Xon
Xonvor 6 Monaten

Ws the last part necessary 😅

Profilbild von 𝐃𝐞𝐚𝐫𝐞𝐬𝐭 Jessica🕊️
𝐃𝐞𝐚𝐫𝐞𝐬𝐭 Jessica🕊️vor 6 Monaten

The same GehGeh that sister said he asked her when she no get boyfriend wey they supposed they give her money. Social media contents is not real, stop taking him serious. The sister also mentioned that two girls were currently pregnant for him and he is the one taking care of them.

Profilbild von anny jeany
anny jeanyvor 6 Monaten

I don listen. I no learn anything

Profilbild von R I C H S I D E ✪
R I C H S I D E ✪vor 6 Monaten

The last part was very necessary 🫡🔥🔥🔥😂

Profilbild von kate
katevor 6 Monaten

The last part ehn common yur eye from yur bf money you Dey hear 🧏‍♂️

Profilbild von Prince Benjamin
Prince Benjaminvor 6 Monaten

Gheghe now you’re having female students

Profilbild von zaid cool tech official
zaid cool tech officialvor 6 Monaten

Comot eye for where u no build

Profilbild von majestikal Bright
majestikal Brightvor 6 Monaten

Gehgeh we the social medium are tired of all ur stories.. make Una rest

Profilbild von Kemmy
Kemmyvor 6 Monaten

Then comot your eye for your boyfriend money u de hear 😂😁

Profilbild von عبد القيّوم
عبد القيّومvor 6 Monaten

Commot your eye from your boyfriend money 😂😭

Profilbild von Ola 🇨🇦🍁
Ola 🇨🇦🍁vor 6 Monaten

Y she go comot her eyes?

Profilbild von Mendy Amaru
Mendy Amaruvor 6 Monaten

Real fact 💯🎯🫶🤍

Profilbild von simcard
simcardvor 6 Monaten

The last part tho🤣🤣🤣

Profilbild von Ollorwi Godwin
Ollorwi Godwinvor 6 Monaten

Thank you very much mentor 🫶

Profilbild von Flyest 🦅
Flyest 🦅vor 6 Monaten

Geh Geh na bahd guy

Profilbild von Berlin Jerry
Berlin Jerryvor 6 Monaten

Wizdom speaker

Profilbild von Bichri
Bichrivor 6 Monaten

I nor sure say she hear that part of to comot eye for her brother money 😂😂😂

Profilbild von DESTINY🦅
DESTINY🦅vor 6 Monaten

Real my kid sister help me sell clothes and wears and I dea always try my best for her