Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Listen and learn

53,706 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля OGBONTARIGI
OGBONTARIGI6 месяцев назад

Anywhere you no Dey contribute, no go expect to reap for that place - Prof GehGeh. Hmmm akikaaa 🙌

Фото профиля Boruto
Boruto6 месяцев назад

Na life

Фото профиля Comrade Omoyoma Emmanuel
Comrade Omoyoma Emmanuel6 месяцев назад

GehGeh just tell una why e nor go fit epp e sista. Bad guy.

Фото профиля Vicky Rhymes
Vicky Rhymes6 месяцев назад

Dem commot ur eye for ur boyfriend money u here 😂😂😂

Фото профиля Uchagu shedrack
Uchagu shedrack6 месяцев назад

Life no really hard when you dey at a receiving end always place your self and be value to the people who tend to support and put you first.

Фото профиля TG
TG6 месяцев назад

Geh Geh I think you just meet you future wife

Фото профиля shytayla
shytayla6 месяцев назад

"Comot ur eye from ur boyfriend money you hear?" 😂😂😂😂

Фото профиля MORAYO 🦅
MORAYO 🦅6 месяцев назад

E get why I dey attend your class

Фото профиля WICK
WICK6 месяцев назад

Always a good reminder to stay curious and keep improving.

Фото профиля Ifeanyi Madumere 🫶🏾
Ifeanyi Madumere 🫶🏾6 месяцев назад

Prof Geh geh we have not gotten the course book for this semester

Фото профиля OKBUSSTOP
OKBUSSTOP6 месяцев назад

That las talk very important Comot your eye from your boyfriend money

Фото профиля Bag_Of_Gold
Bag_Of_Gold6 месяцев назад

I dey carry my book and pen Make I enter class

Фото профиля The Top Mindset
The Top Mindset6 месяцев назад

Lol... The last advise was straight to the point. Lol

Фото профиля ThatGlobalBoy 🌎🏆
ThatGlobalBoy 🌎🏆6 месяцев назад

You dey try say your sister no dey useful to you?

Фото профиля joel Prosper ⚽️⚽️
joel Prosper ⚽️⚽️6 месяцев назад

U dy give me joy geh geh,commot ur eye from ur boyfriend money 🤣

Фото профиля Xon
Xon6 месяцев назад

Ws the last part necessary 😅

Фото профиля 𝐃𝐞𝐚𝐫𝐞𝐬𝐭 Jessica🕊️
𝐃𝐞𝐚𝐫𝐞𝐬𝐭 Jessica🕊️6 месяцев назад

The same GehGeh that sister said he asked her when she no get boyfriend wey they supposed they give her money. Social media contents is not real, stop taking him serious. The sister also mentioned that two girls were currently pregnant for him and he is the one taking care of them.

Фото профиля anny jeany
anny jeany6 месяцев назад

I don listen. I no learn anything

Фото профиля R I C H S I D E ✪
R I C H S I D E ✪6 месяцев назад

The last part was very necessary 🫡🔥🔥🔥😂

Фото профиля kate
kate6 месяцев назад

The last part ehn common yur eye from yur bf money you Dey hear 🧏‍♂️

Фото профиля Prince Benjamin
Prince Benjamin6 месяцев назад

Gheghe now you’re having female students

Фото профиля zaid cool tech official
zaid cool tech official6 месяцев назад

Comot eye for where u no build

Фото профиля majestikal Bright
majestikal Bright6 месяцев назад

Gehgeh we the social medium are tired of all ur stories.. make Una rest

Фото профиля Kemmy
Kemmy6 месяцев назад

Then comot your eye for your boyfriend money u de hear 😂😁

Фото профиля عبد القيّوم
عبد القيّوم6 месяцев назад

Commot your eye from your boyfriend money 😂😭

Фото профиля Ola 🇨🇦🍁
Ola 🇨🇦🍁6 месяцев назад

Y she go comot her eyes?

Фото профиля Mendy Amaru
Mendy Amaru6 месяцев назад

Real fact 💯🎯🫶🤍

Фото профиля simcard
simcard6 месяцев назад

The last part tho🤣🤣🤣

Фото профиля Ollorwi Godwin
Ollorwi Godwin6 месяцев назад

Thank you very much mentor 🫶

Фото профиля Flyest 🦅
Flyest 🦅6 месяцев назад

Geh Geh na bahd guy

Фото профиля Berlin Jerry
Berlin Jerry6 месяцев назад

Wizdom speaker

Фото профиля Bichri
Bichri6 месяцев назад

I nor sure say she hear that part of to comot eye for her brother money 😂😂😂

Фото профиля DESTINY🦅
DESTINY🦅6 месяцев назад

Real my kid sister help me sell clothes and wears and I dea always try my best for her

Похожие видео