Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

155,520 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von BIG JAY👑🇧🇪
BIG JAY👑🇧🇪vor 1 Jahr

You go tell them say single life sweet dem go think say you dey lie

Profilbild von Greg fourtwenty🥦
Greg fourtwenty🥦vor 1 Jahr

E sweet but na konji b the problem

Profilbild von ÕYIN_DML ⚓
ÕYIN_DML ⚓vor 1 Jahr

I buy sewing machine for chidinma. Two weeks later she go fuck diff guys. Her excuse. She wanted to repair d machine

Profilbild von SammyWestSide
SammyWestSidevor 1 Jahr

Lmao, relationship get as e be these days. We get girls wey de hustle to feed their bobo too inside this Lagos.

Profilbild von Greg fourtwenty🥦
Greg fourtwenty🥦vor 1 Jahr

That one sef dey

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

you ever listen to this?

Profilbild von OluwaTobiloba Sam
OluwaTobiloba Samvor 1 Jahr

It's better to be single and protect your mental health than to be in a stressful relationship .

Profilbild von Ayigbe Toffee 🍬
Ayigbe Toffee 🍬vor 1 Jahr

But he is somehow saying the truth oo Some relationships errhh😂

Profilbild von lacrown
lacrownvor 1 Jahr

I no go wash hand comot and I no go do pass being a boyfriend

Profilbild von jasper💙💙💙
jasper💙💙💙vor 1 Jahr

I try not to enter relationship these year... omo e no work oooo. Eventually I'm in a new relationship. She's not the demanding type of girls but lowkey I don press close to 40k in one week into the relationship. I don't even know what's going on.!!

Profilbild von Greg fourtwenty🥦
Greg fourtwenty🥦vor 1 Jahr

Relationship require pressing

Ähnliche Videos

I Advise every guy to listen to this.!!
9:59

Sensitive content

I Advise every guy to listen to this.!!

𝘼𝙍𝙏𝙐𝙍𝙊

114,349 Aufrufe • vor 2 Jahren