Loading video...
Video Failed to Load
Low quality videos never dissapoint๐ญ๐
67,761 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
28 Comments

And he respect himself Sidon for back o

Baba say him go by am beer ๐

Baba ask am "you be thief" ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I laugh cos Iโve been in this situation under rain before. Me and girl dey wait make rain stop make we comot for mall, this man signal make babe enter car i follow the babe for back asap enter with respect too. Omo the manchi oust me out from his lexus 330 o dey ask me my problem

Buh he said heโll buy him beer nahh๐ญ

Sadly, most men are like this, they'd rather help women than a fellow guy.

He even offered to buy him beer. ๐

Adey tell you baba

No gree for anybody

Bros come down ooo ๐๐๐

Both get point. They're both right ๐

Na Insecurity in the society make man no dey help man , cus you fit say make you help e come be say the bro carry gun

Waytin man do man

Them don do me this thing for Uniport 2010. But the girl was sensible to come down from car, since the guy refused to let me in

Benin men

๐๐๐๐

Wetin man do man

He say I go buy you beer Very real o ๐ญ

I go but you beer

Content like this no dey ever funny me

Weytin man do man ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wetin man do man

Wetin man do man๐๐

๐๐๐๐

๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wetin man do man ooh eiiii๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
