正在加载视频...

视频加载失败

Low quality videos never dissapoint😭😂

67,761 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

28 条评论

Ebubedike 的头像
Ebubedike1 个月前

And he respect himself Sidon for back o

Marvel 的头像
Marvel1 个月前

Baba say him go by am beer 😂

Chris De Maximus 的头像
Chris De Maximus1 个月前

Baba ask am "you be thief" 🤣🤣🤣

Cornels 🦅 的头像
Cornels 🦅1 个月前

I laugh cos I’ve been in this situation under rain before. Me and girl dey wait make rain stop make we comot for mall, this man signal make babe enter car i follow the babe for back asap enter with respect too. Omo the manchi oust me out from his lexus 330 o dey ask me my problem

Jo sèy 的头像
Jo sèy1 个月前

Buh he said he’ll buy him beer nahh😭

COLDPLAY™ 的头像
COLDPLAY™1 个月前

Sadly, most men are like this, they'd rather help women than a fellow guy.

I'm Top Villian 的头像
I'm Top Villian1 个月前

He even offered to buy him beer. 😂

KASOA REPUBLIC !🕊️ 的头像
KASOA REPUBLIC !🕊️1 个月前

Adey tell you baba

Clem👑 的头像
Clem👑1 个月前

No gree for anybody

Citiautos NG | Car Sentinel 🚗🔍 的头像
Citiautos NG | Car Sentinel 🚗🔍1 个月前

Bros come down ooo 😂😂😂

Decode 的头像
Decode1 个月前

Both get point. They're both right 👍

Traders_FBI🚏 的头像
Traders_FBI🚏1 个月前

Na Insecurity in the society make man no dey help man , cus you fit say make you help e come be say the bro carry gun

kymjojo 的头像
kymjojo1 个月前

Waytin man do man

Ażįɓæ 的头像
Ażįɓæ1 个月前

Them don do me this thing for Uniport 2010. But the girl was sensible to come down from car, since the guy refused to let me in

Ambrose Ayere 的头像
Ambrose Ayere1 个月前

Benin men

Mr. Ejay 的头像
Mr. Ejay1 个月前

😂😂😂😂

Decodams 的头像
Decodams1 个月前

Wetin man do man

AURELIUS 的头像
AURELIUS1 个月前

He say I go buy you beer Very real o 😭

wale 的头像
wale1 个月前

I go but you beer

Abdulraheem Abdulkareem 的头像
Abdulraheem Abdulkareem1 个月前

Content like this no dey ever funny me

Rashed 的头像
Rashed1 个月前

Weytin man do man 😂

Fasco🦦 的头像
Fasco🦦1 个月前

🤣🤣🤣🤣

logan 的头像
logan1 个月前

Wetin man do man

UnitedUpdate 的头像
UnitedUpdate1 个月前

Wetin man do man😂😂

Charmzy 的头像
Charmzy1 个月前

😂😂😂😂

710 的头像
7101 个月前

😂

Arizona Aliko 的头像
Arizona Aliko1 个月前

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Ice More 的头像
Ice More1 个月前

Wetin man do man ooh eiiii🤣🤣🤣🤣

相关视频

Never skip low quality videos 💀😂
2:15

Sensitive content

Never skip low quality videos 💀😂

gokuloves

174,516 次观看 • 1 个月前