正在加载视频...
视频加载失败
Lyta performing at IBD Dende Ileya party in Ilaro 💥🔥
11 条评论

@Olamide0fficial Lyta I pray GOD remember you and gives you another Opportunity that will Favour you, Mehn I feel very bad seeing you like this 🥺

Driving Music by Solar Heavy

Egbon be like: Comot make the main Fuji artist come perform jaree 😹☹️

the boy no wan give up amd its a flex

Dem plenty Lyta Picazo Yomi blaze Temi ovwassa Davolee 5 star 🌟 fell off. Those guys no Dey talk ni aje if dem talk eh We go hear about olamide and wetin happen gan gan but who wan hear story.

He’s glowing gradually Ibd dende go press money nah.

Omo gas don finish for lyta💔

Chai this guy really fell off. People no dey even do like say Person dey perform dem just dey go about their business

If this boy day look una mouth him no go chop

Omoo E no suppose dey this kind show Local show for that matter Lyta that year under YBNL Abi which record label e dey

Mk this guy find money enter business and leave music bcus the industry thing is not working for him again
