Loading video...
Video Failed to Load
Lyta Performing Live At APC Kosofe Mega Campaign Rally
11 Comments

West jr 💎🧊1 year ago
Make una no attack Lyta oo abeg The boy no really guide Make e collect money wey him go use guide wella abeg

Fash Daddy! 🥐1 year ago
Genuinely speaking, how much do you think they are going to pay him to perform here?

Premium1 year ago
Why guess when you can know?

OG1 year ago
This one own don spoil finish

Westboy1 year ago
He will Rise & shine again! 🙏

Yash Unfiltered1 year ago
Lyta performing live at the APC Kosofe Mega Campaign Rally! That sounds like a big event. I hope he brought a lot of energy to the stage! 🎤🎶

Dr Farouk1 year ago
Na this guy dem kan invite ke 😭😭😭😭😭

S.O.J 💫1 year ago
So this guy still dey sing

LUCK1 year ago
OGO I OLE

Gabriel Onyi1 year ago
People still get mind to campaign for Apc?

Diamondpeter1 year ago
At least pesin go Sha chop
