Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Make burna boy do something if e sure for am. 20 men shall fall that day if you cross BiG WIZ lane oooooo😂😂😂😂😂
32,349 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

If @burnaboy catch wizkid eh.. Una go follow am cry

The one way burna don first do Wati wiz do put, he day twit 🤣🤣🤣 him nor fit sly for him dj 🤣🤣🤣🤣🤣

No rush Na wizkid Dey vex for burna say he collect him preeq Assholes!

Diddy fuk burna

You want make full nation come out?? Blood go flow 🤣🤣🤣😂🔪🔪🗡🗡

Shut up full….. if e set nobody go hear from you again all this online gangster

You just mumu Person don die for @wizkidayo side before. Even wizkid no fit whine shetima gan

This boy don mad!! How many people you won kill?? Bro!! Calm down na. 😂😂😂

😂😂😂😂😂😂😂😂

Big wiz Jesus of AFRICA 😁

First tell your oga Make he call him name 😆 😆

Your own life don spoil no be for here nah from TikTok e don Dey spoil from ayo slave 😂😂

Me don buy gun keep wait for Burna boy men shar ☹️ joy no really Dey this side

Una just foolish for This X app, strong Online, lazy offline, if e sure for you drop location 😕😞 na timberland men go match you

No worry na hungry you dey hungry once you see bone you will shut up. We know your type. Continue 👏🏾

Wah do you expect from a fool, as seun kuti said 😂

Everybody go fine am🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫

lol na una sabi put person for trouble na so una push Blord enter kuje 😂

Ur days are number it’s a promise ✅

Burna can't do anything

😭😭😭

I swear 20men shall fall sharp sharp if him try rubbish with Big Wiz trust me👊🤫

Honestly , wizkid is a pussy nigga, you no just get level at all. Honestly

😂😂🤣🤣😂

Omo We outside🤣🤣

Dey play who be wizkid! Ph men Dey for burna, timber land men Dey wii burna my bro. Wizkid na toddler for the game

Them beat your dj for real life, you come online dey rant. Omo Big Wizkid dey Fear true True Even nobody feel beat portables Dj like that .. omo portable go die there And it's go be like war .... I trust omo Olalomi FC waiting dey sup

Blood go flow for the country that day I swear. Sniper 🪖 go take him brain from no angle Aje..... Big wiz is an Angel that's untouchable. Burna boy liver no go carry ham cuz na that day music no spoil for Nigeria

😭🤏🏻

Bro you be fool.

Bro, i know all this bird cult and Cho Cho Cho na 5&6 e go shock you when they will mend wizkid and nothing go happen

Bula, nha jobless people like your papa go day for wizkid nha, fool

😂😂😂aje
