Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Make dem sha go marry after this dance 😂😂
Комментарии: 35

The guy shout "Burst my head"😂😂😂 He neva see this kind one before😂😂

The dance is actually nice and well performed.

Marry ke... You know if the boy na Gaybriel Magalhães?

She thought he wanted a hug 💀

Nawa oh this dance is electrtrifying and precise 🤣 I’ll be suprised if that guy preek no stand after that dance

If anybody credit you this period, carry people go greet am

Them really need marry true true 😂

It's just a dance Me as the boyfriend

That boy no too put energy and body! But that girl oooou 😮💨🔥🔥

40-46 36,000

No one’s talking about how hot that girl looked even from the distance of a zoomed phone’s camera 😆

Herrr😮💨

Wetin Unizik Theatre Art students dey do like this 😭

Just dance routines IMO 🤷♂️

Na the voice over wan kpai me 😂😂😂

Omo if this kind girl catch you 😂😂 otilo

Electrifying moves 😍

Lmaooo Take advantage of the ongoing discount sales

Omoo I see the video for tiktok check the girl page Chayii Omoo na fine babe oo, I go forgive her sha😂

Omo school too sweet, I just they remember my days in school

@Donnie403 come and see your people 😂

Sha go pay her bride price we no won hear anything 😂 .. go pay first 😂

Omo, burst my head too😂😂

They go don fuck gan for practice because this moves no possible anyhow oo😂

Mtcheww this is small na

Marry keh😂😂😂 Mama climb bed joor😂

See babe shape na😭😭no be too carry belle like say you be pregnant hippo😂😂😂

She go sabi give better doggy na em be my own

The babe was not just arcing mid air, she was arcing in slow motion.. I don't mind going broke for a slim babe

He shock that werey he no believe hen eye

I no know who them wan leave themselves for ooo 😂😂💔

The girl is flexible o

No wonder baba wear baggie with this kind of step preeeeq could have suffered

Werey na say nwayọọ, be like na em babe 😂

Guys that's me!! 😭😭😭😂
