正在加载视频...
视频加载失败
Make Nkechi just go marry Akpi like that o😂😂
57,215 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)
31 条评论

Na like this we go dey settle online fight

Me I no say your heaven na view once 😂😂😂

Watin be your problem this man. O de ma ri sonso🤣. Ewon na prison

Make them help me arrest Eko savage first oh

So immediately she land for ground na u add the snoring for her 🫠💔💀😂🤣

God wey talk say make we no use women do leader for where there’s men who can do it 😂 he knows wetin e dey talk. Women thing go dey dif. Shaani 😂

You need to be sued with immediate effect. 😆

@Thinny_Oris Nkechi got some good punches oo na fitness no dey

Please give us voiceover of there fight

This Egbon Ehn😭😹

Eko savage u sure say u Dey heaven like this

Eko you done crazy bro fr 😂😂😂

@crownfierce 😂😂

I don dey wait for u 😂😂😂😂

Sir Weyrey

🤣🤣

i no go watch Akpi highlights till you post original for here egbon 🔥😂😂❤️❤️❤️

2 mins woman ni To blow si Lara o ma sare da 💦 😭😭😭😭

🤣🤣🤣

Voice over 😂😂

God will bless you 👊 good advice

If you make heaven make I know why 😆😆😆

Eko nah werey

Where Akpi own abeg 😂

I don wait tire, when is catter efe and akpi coming up ??

Them need to arrest you for this one @eko_savage

Eko na wehrey 🤣🤣🤣

😂 😂

Your comment sweet pass the fight, see as I Dey laugh 😆

😭😂😂😂 Make l*ser marry themself

This guy!!!! 🤣🤣😭😭😭💔
相关视频
Sensitive content
Get an Igbo interpreter. This one go pass Akpi with better content. 😂😂😂😂
IFEANYịCHUKWU!!
30,192 次观看 • 5 个月前
