Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Make I dey respect Man O’ war for 2026?😂

97,216 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

52 Yorum

1960afc profil fotoğrafı
1960afc2 ay önce

no go find better work do.

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

Leave am make dey fool o

Après Minuit😈 profil fotoğrafı
Après Minuit😈2 ay önce

A civilian calling another person a civilian 😂

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

Leave am o😂

HAYMAN profil fotoğrafı
HAYMAN2 ay önce

We need to let him know we are in 2026 going to 2027

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

Pesin wey dey craze 😂

Holypsalm johnson profil fotoğrafı
Holypsalm johnson2 ay önce

His Jungle hat like that of my cat's hear... It's the right guys like this know Civilians deserve more respect from us as Sec Operatives... For him mind, him no be Civilian 😂😆

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

😂😂😭

psalmwuel profil fotoğrafı
psalmwuel2 ay önce

Man O war self Dey start video with “ as a civilian “ 😂😂😂 Wetin you be 🤣

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

Leave the werey o😂

g. profil fotoğrafı
g.2 ay önce

Boy scout don dey get liver?

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

I no know who dey gas them

P3ro profil fotoğrafı
P3ro2 ay önce

Man O war wey I almost beat for Amada camp.

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

Dem really dey gas them 😂

P3ro profil fotoğrafı
P3ro2 ay önce

Ajeh

Isaac Samuel profil fotoğrafı
Isaac Samuel2 ay önce

Dis people still dey exist

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

Make dem go find job 😂

Akanni🎙️ profil fotoğrafı
Akanni🎙️2 ay önce

Civillian dey call me civillian !!… 😩😩, i don suffer

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

The disrespect o😂

Babapion profil fotoğrafı
Babapion2 ay önce

Na content him they do 😂, soja self we no dey see dem again 😂

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

Leave am make he dey play

Babapion profil fotoğrafı
Babapion2 ay önce

😂

Name can’t be empty profil fotoğrafı
Name can’t be empty2 ay önce

The last one wey I beat for church nor believe he eye 😂

Omotayo Ajide profil fotoğrafı
Omotayo Ajide2 ay önce

I was once a member also Man o war dey try man

LillyofdVal profil fotoğrafı
LillyofdVal2 ay önce

Parade grad na person yard o

⚖️ BoDaPoRtA💎 profil fotoğrafı
⚖️ BoDaPoRtA💎2 ay önce

If not for the greediness of their top leaders and founders back then, they should be the ones in position of Civil Defense today.

Zaddy profil fotoğrafı
Zaddy2 ay önce

I burst laugh 😂, dem sha de look face

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

Dem dey craze 😂

TAYE 𝕏 profil fotoğrafı
TAYE 𝕏2 ay önce

Wetin be their work sef?

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

Even them no know

TAYE 𝕏 profil fotoğrafı
TAYE 𝕏2 ay önce

🥴

😶‍🌫️❕ profil fotoğrafı
😶‍🌫️❕2 ay önce

What is the economic importance of man o’ war ?

• profil fotoğrafı
•2 ay önce

Man o Wetin 😂 I think say dem be secondary school police nah shurr

Opeyemi Alexis profil fotoğrafı
Opeyemi Alexis2 ay önce

Be like say this one don crase before 😆

Ariel Lillie profil fotoğrafı
Ariel Lillie2 ay önce

men de respect am but wetin be plan for 2026

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

😂😂

Oluwa 50 profil fotoğrafı
Oluwa 502 ay önce

So man o war no be civilian too 😢

Black Dino profil fotoğrafı
Black Dino2 ay önce

Who the fuck be giving you ranks?

6'3 profil fotoğrafı
6'32 ay önce

so many things in this country and people dey do man O’ war. 😭

Crystal’s tweets profil fotoğrafı
Crystal’s tweets2 ay önce

E no concern them 😂😭

6'3 profil fotoğrafı
6'32 ay önce

i dey always try reason wetin dey give dem the passion 😂 what happened to passion for making money or explore or sumtin else….arghn

JAM£$ profil fotoğrafı
JAM£$2 ay önce

Thought Man O' war was for primary school club stuff, e serious like this?

CJ That Sells Laptops profil fotoğrafı
CJ That Sells Laptops2 ay önce

Right from time I've always been rebellious to all these stuffs: Man O war, Boys Brigade, MOD... I no dey ever hear word Shey na fight We go fight am till either you beat craze comot for my eye or I do you strong thing

Evenn🔱🪖🇻🇦 profil fotoğrafı
Evenn🔱🪖🇻🇦2 ay önce

🤣🤣🤣🤣🤣

Nelson eazy profil fotoğrafı
Nelson eazy2 ay önce

Hmmm

ODUTOLA ADEYOSOLA profil fotoğrafı
ODUTOLA ADEYOSOLA2 ay önce

Make he go find bartender job better pass this rubbish 😂😂😂😂

Slim profil fotoğrafı
Slim2 ay önce

This one still dey 2013

ỌLỌ́RUNFẸ́MI♥️ profil fotoğrafı
ỌLỌ́RUNFẸ́MI♥️2 ay önce

Idiot wey be bl00dy civilian dey talk say "AS A CIVILIAN"

DC Republic profil fotoğrafı
DC Republic2 ay önce

Make he no worry body go soon tell am

viruz profil fotoğrafı
viruz2 ay önce

Bunch of clowns.

Ēðñūþ 🐦‍🔥 profil fotoğrafı
Ēðñūþ 🐦‍🔥2 ay önce

Happy with me ? Is he going to pay me ? Cause I don’t understand? Man O’way resemble transaction? 😒

ZaUs profil fotoğrafı
ZaUs2 ay önce

Na inside joju, sango you fit TRY intimidate me, them no born your papa well make you stop me for outside

Benzer Videolar