Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make men go 😂 Men de come back o 😂
71,301 görüntüleme • 7 gün önce •via X (Twitter)
50 Yorum

Dis man use jew CB do refugee camp still deh torment am 😂💔

Akwana make men go 😂

Make men deh go oo Aruba 😂

Inside there e no sharp to play refugee for ju cb at all

Koko oo papa, na Jews betray Jesus sef oo, who come be us mere men

Maka,men no go fall before their weather

Asee 🤲🏾

Na like this e dey be, if you allow them push you run matter, after you do am na only go remain, na why common sense and personal ot matters alot

That one sef de

Wear suit like Elumelu dey form point 1 😂😂😂

😂 omo

Still dey gas for jew

lol

He wan kiss am ?

😂 as in

Make una no ever delete this video abeg

Yes I be jew go find where you go sleep no be ma house 😂😂

Mk men dy go abeg 😂

😂😂

Big jew 😂

😂

Men de come make

😆🤣😂 i be juuuu men dey go make men go no come back ooo

Na we get this town 😂

Na we get am o 😂

Make una protect the town for us 😂

Make men deh go nah

abeg make men dey go things hard 😅😅

Na whining na 😂

🤣🤣🤣🤣

Juuu 😂😂

Jujuuu😂😂😂😂😂

😂

😂

🤣🤣

Lol

“Na we get this town” No come fit sleep for he own house

🤣🤣🤣

Why men go spoil town come dy hide? 😭🤣

😂

😭😂🤲🏽

"you dey use wetin I dey pass through take dey yab me?" 😭

Hehehe 😂

Number 4 man You wan reduce me???

😂🤣

Lol 😆

@blu_due chasing me away?😹

Them full my area oh 😂😹😂😂😹😹

Make men go 😂😂😩😩😩

It's shall be well again or it's not over yet
Benzer Videolar
Sensitive content
Ibadan men now have bad pr o, especially those Akala express men 😂😂😂😂😂 I think most men there came in from Lagos 🤭🤭🤭
𝐿𝑢𝑠ℎ//𝑃𝑒𝑟𝑓𝑢𝑚𝑒 𝑃𝑙𝑢𝑔 ❤︎
218,157 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
This gbola prank don dey go far o, be like women like dey do pass men 😂😂
BENUEGIANT 🐐👑
135,904 görüntüleme • 23 gün önce
