Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make NDLEA no see this video oo😂
218,348 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

JUJU PUNTERvor 1 Jahr
Na people wey their charger go spoil pass from today go many

ADE💐vor 1 Jahr
I’m sure they have seen it already, but they shouldn’t start spoiling people’s charger because of this

Chi Swago🦁🤍vor 1 Jahr
Make dem sha no spoil my charger

𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 1 Jahr
😂

Famous🧸vor 1 Jahr
Them never get sense reach this level

Joe ✨️.vor 1 Jahr
This is not a new thing, Years back people use phone accessories of this sort to package drugs.

𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 1 Jahr
Wowww

IceXtarvor 1 Jahr
😂😂😂wahala go just dy

Si Senorvor 1 Jahr
People wey na them dey invent these schemes?

𝐀𝐂𝐄 🍀✨vor 1 Jahr
nigerians are so creative with this w33d of a thing, my guy dealer once put it inside Viju milk bottle 😭😭

𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 1 Jahr
Ahhh😂
