Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Make NDLEA no see this video oo😂
218,358 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

JUJU PUNTER1 year ago
Na people wey their charger go spoil pass from today go many

ADE💐1 year ago
I’m sure they have seen it already, but they shouldn’t start spoiling people’s charger because of this

Chi Swago🦁🤍1 year ago
Make dem sha no spoil my charger

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 year ago
😂

Famous🧸1 year ago
Them never get sense reach this level

Joe ✨️.1 year ago
This is not a new thing, Years back people use phone accessories of this sort to package drugs.

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 year ago
Wowww

IceXtar1 year ago
😂😂😂wahala go just dy

Si Senor1 year ago
People wey na them dey invent these schemes?

𝐀𝐂𝐄 🍀✨1 year ago
nigerians are so creative with this w33d of a thing, my guy dealer once put it inside Viju milk bottle 😭😭

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 year ago
Ahhh😂
