Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Make Nkechi just go marry Akpi like that o😂😂

57,215 Aufrufe • vor 9 Tagen •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Banji
Banjivor 9 Tagen

Na like this we go dey settle online fight

Profilbild von Aworldfoundation
Aworldfoundationvor 9 Tagen

Me I no say your heaven na view once 😂😂😂

Profilbild von Locomotive
Locomotivevor 9 Tagen

Watin be your problem this man. O de ma ri sonso🤣. Ewon na prison

Profilbild von Hypeking Gentlevics mufasa
Hypeking Gentlevics mufasavor 9 Tagen

Make them help me arrest Eko savage first oh

Profilbild von isokachris
isokachrisvor 9 Tagen

So immediately she land for ground na u add the snoring for her 🫠💔💀😂🤣

Profilbild von NURUMOSCO
NURUMOSCOvor 9 Tagen

God wey talk say make we no use women do leader for where there’s men who can do it 😂 he knows wetin e dey talk. Women thing go dey dif. Shaani 😂

Profilbild von Jegede✨
Jegede✨vor 9 Tagen

You need to be sued with immediate effect. 😆

Profilbild von OmoHardey
OmoHardeyvor 9 Tagen

@Thinny_Oris Nkechi got some good punches oo na fitness no dey

Profilbild von Aderibigbe 🤣🤣ZOOM ❤️🦅
Aderibigbe 🤣🤣ZOOM ❤️🦅vor 9 Tagen

Please give us voiceover of there fight

Profilbild von BOB
BOBvor 8 Tagen

This Egbon Ehn😭😹

Profilbild von diamond peter
diamond petervor 9 Tagen

Eko savage u sure say u Dey heaven like this

Profilbild von centee🐂🀄️
centee🐂🀄️vor 9 Tagen

Eko you done crazy bro fr 😂😂😂

Profilbild von Akeem
Akeemvor 9 Tagen

@crownfierce 😂😂

Profilbild von Sheyman(Acubs)
Sheyman(Acubs)vor 9 Tagen

I don dey wait for u 😂😂😂😂

Profilbild von 9ja pikin💙💙💙
9ja pikin💙💙💙vor 9 Tagen

Sir Weyrey

Profilbild von KriSto
KriStovor 8 Tagen

🤣🤣

Profilbild von GudiGudi
GudiGudivor 9 Tagen

i no go watch Akpi highlights till you post original for here egbon 🔥😂😂❤️❤️❤️

Profilbild von Bi
Bivor 8 Tagen

2 mins woman ni To blow si Lara o ma sare da 💦 😭😭😭😭

Profilbild von Gbenga Popoola
Gbenga Popoolavor 9 Tagen

🤣🤣🤣

Profilbild von 𝓐𝓔𝓑𝓔𝓔 😎
𝓐𝓔𝓑𝓔𝓔 😎vor 9 Tagen

Voice over 😂😂

Profilbild von Aderibigbe 🤣🤣ZOOM ❤️🦅
Aderibigbe 🤣🤣ZOOM ❤️🦅vor 9 Tagen

God will bless you 👊 good advice

Profilbild von babashukura
babashukuravor 8 Tagen

If you make heaven make I know why 😆😆😆

Profilbild von GIZZY SAVAGE
GIZZY SAVAGEvor 9 Tagen

Eko nah werey

Profilbild von UnusualBeing 🙂
UnusualBeing 🙂vor 8 Tagen

Where Akpi own abeg 😂

Profilbild von KBEKUNDAYO
KBEKUNDAYOvor 9 Tagen

I don wait tire, when is catter efe and akpi coming up ??

Profilbild von Ayobami Adebayo 〽️❇️
Ayobami Adebayo 〽️❇️vor 9 Tagen

Them need to arrest you for this one @eko_savage

Profilbild von Adebola Muhyeez Olalekan
Adebola Muhyeez Olalekanvor 9 Tagen

Eko na wehrey 🤣🤣🤣

Profilbild von Yusfaith
Yusfaithvor 9 Tagen

😂 😂

Profilbild von Sammy ☁️
Sammy ☁️vor 9 Tagen

Your comment sweet pass the fight, see as I Dey laugh 😆

Profilbild von Creature 🌚🤲
Creature 🌚🤲vor 9 Tagen

😭😂😂😂 Make l*ser marry themself

Profilbild von Craig Yemel
Craig Yemelvor 9 Tagen

This guy!!!! 🤣🤣😭😭😭💔

Ähnliche Videos