Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Make Nkechi just go marry Akpi like that o😂😂

57,215 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Banji
Banji9 дней назад

Na like this we go dey settle online fight

Фото профиля Aworldfoundation
Aworldfoundation9 дней назад

Me I no say your heaven na view once 😂😂😂

Фото профиля Locomotive
Locomotive9 дней назад

Watin be your problem this man. O de ma ri sonso🤣. Ewon na prison

Фото профиля Hypeking Gentlevics mufasa
Hypeking Gentlevics mufasa9 дней назад

Make them help me arrest Eko savage first oh

Фото профиля isokachris
isokachris9 дней назад

So immediately she land for ground na u add the snoring for her 🫠💔💀😂🤣

Фото профиля NURUMOSCO
NURUMOSCO9 дней назад

God wey talk say make we no use women do leader for where there’s men who can do it 😂 he knows wetin e dey talk. Women thing go dey dif. Shaani 😂

Фото профиля Jegede✨
Jegede✨9 дней назад

You need to be sued with immediate effect. 😆

Фото профиля OmoHardey
OmoHardey9 дней назад

@Thinny_Oris Nkechi got some good punches oo na fitness no dey

Фото профиля Aderibigbe 🤣🤣ZOOM ❤️🦅
Aderibigbe 🤣🤣ZOOM ❤️🦅9 дней назад

Please give us voiceover of there fight

Фото профиля BOB
BOB8 дней назад

This Egbon Ehn😭😹

Фото профиля diamond peter
diamond peter9 дней назад

Eko savage u sure say u Dey heaven like this

Фото профиля centee🐂🀄️
centee🐂🀄️9 дней назад

Eko you done crazy bro fr 😂😂😂

Фото профиля Akeem
Akeem9 дней назад

@crownfierce 😂😂

Фото профиля Sheyman(Acubs)
Sheyman(Acubs)9 дней назад

I don dey wait for u 😂😂😂😂

Фото профиля 9ja pikin💙💙💙
9ja pikin💙💙💙9 дней назад

Sir Weyrey

Фото профиля KriSto
KriSto8 дней назад

🤣🤣

Фото профиля GudiGudi
GudiGudi9 дней назад

i no go watch Akpi highlights till you post original for here egbon 🔥😂😂❤️❤️❤️

Фото профиля Bi
Bi8 дней назад

2 mins woman ni To blow si Lara o ma sare da 💦 😭😭😭😭

Фото профиля Gbenga Popoola
Gbenga Popoola9 дней назад

🤣🤣🤣

Фото профиля 𝓐𝓔𝓑𝓔𝓔 😎
𝓐𝓔𝓑𝓔𝓔 😎9 дней назад

Voice over 😂😂

Фото профиля Aderibigbe 🤣🤣ZOOM ❤️🦅
Aderibigbe 🤣🤣ZOOM ❤️🦅9 дней назад

God will bless you 👊 good advice

Фото профиля babashukura
babashukura8 дней назад

If you make heaven make I know why 😆😆😆

Фото профиля GIZZY SAVAGE
GIZZY SAVAGE9 дней назад

Eko nah werey

Фото профиля UnusualBeing 🙂
UnusualBeing 🙂8 дней назад

Where Akpi own abeg 😂

Фото профиля KBEKUNDAYO
KBEKUNDAYO9 дней назад

I don wait tire, when is catter efe and akpi coming up ??

Фото профиля Ayobami Adebayo 〽️❇️
Ayobami Adebayo 〽️❇️9 дней назад

Them need to arrest you for this one @eko_savage

Фото профиля Adebola Muhyeez Olalekan
Adebola Muhyeez Olalekan9 дней назад

Eko na wehrey 🤣🤣🤣

Фото профиля Yusfaith
Yusfaith9 дней назад

😂 😂

Фото профиля Sammy ☁️
Sammy ☁️9 дней назад

Your comment sweet pass the fight, see as I Dey laugh 😆

Фото профиля Creature 🌚🤲
Creature 🌚🤲9 дней назад

😭😂😂😂 Make l*ser marry themself

Фото профиля Craig Yemel
Craig Yemel9 дней назад

This guy!!!! 🤣🤣😭😭😭💔

Похожие видео