Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make person help us beg Burna boy ๐ญ
33 Kommentare

Na that Apple Music Live Performance I dey use console myself๐ญ

He just Dey feel like merlin

@Johnygroup Make you nah go listen to this okay nah hit ๐๐๐

I just Dey use him concerts console myself ๐ญ

Big 7 don really starve us

The man no Dey pity us at all ๐ฅฒ

@miss_stephblue Bruhโฆ I literally just left your post on tiktok ๐๐๐ค

Don't worry 1 go drop this month

@kelvinlegitt If I catch u ehn. The kind love I go pour u, u no go believe say true love exist.

The ones wey Dey Spotify nko Go listen the outside album again Feels brand new

@lifethough_77 Make una no vex Weโre dropping soon ๐๐โค๏ธ๐คฉ

As you dey wait for new release dey chop the ones he sing from 010 till date na so I take dey satisfy my own

@burnaboy we Dey beg ๐ญ

i dey weigh 15 pounds.

@praise7G_ Him dun make me dey rewatch him apple live performance

He is coming with a Grammy award winner album ๐ช

See her voice as she say Chollo ๐๐๐๐

@18jumpstr I go help you tell am, okay ?

I don follow you like that ๐ outsider for life

Make Una go dey listen to he old songs Iโve been doing that all this while, u go discover a lot

No mind the werey ๐

@Osas_only ๐๐โค๏ธ

He Dey feel like Merlin

No be lie.. did we offend him ๐คฆ๐พโโ๏ธ

๐๐คฃ Chollo who drop my backwood

Burna boy song medley

No worry I go put am on call

E reach to begโฆ. ODG Even if na โchampionโ you just talk for the whole song nitori olorun

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Relax good things takes time

I talk sm nauuu say sabi this lady!!!!

Omor eeeh you just talk my mind

He dey starve us like mad ๐น
รhnliche Videos
Sensitive content
MAKE UNA COME HELP ME BEG ODOGWU Burna Boy FOR HIS RED FERRARI AS I NEVER FINISH SHOOTING THE MUSIC VIDEO FOR MY SONG SPEED FT WUNNA ๐ง๐ฟโโ๏ธ๐๐ฝ CHRCK ME OUT BABA, I GOT EVERYTHING NA JUST YOUR FERRARI REMAIN ๐ซ
OBA ORIN THE REAL IDAN
511,421 Aufrufe โข vor 11 Monaten
