Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make person help us beg Burna boy 😭
33 Yorum

Na that Apple Music Live Performance I dey use console myself😭

He just Dey feel like merlin

@Johnygroup Make you nah go listen to this okay nah hit 😂😂😂

I just Dey use him concerts console myself 😭

Big 7 don really starve us

The man no Dey pity us at all 🥲

@miss_stephblue Bruh… I literally just left your post on tiktok 😂😂🖤

Don't worry 1 go drop this month

@kelvinlegitt If I catch u ehn. The kind love I go pour u, u no go believe say true love exist.

The ones wey Dey Spotify nko Go listen the outside album again Feels brand new

@lifethough_77 Make una no vex We’re dropping soon 😂😂❤️🤩

As you dey wait for new release dey chop the ones he sing from 010 till date na so I take dey satisfy my own

@burnaboy we Dey beg 😭

i dey weigh 15 pounds.

@praise7G_ Him dun make me dey rewatch him apple live performance

He is coming with a Grammy award winner album 🪄

See her voice as she say Chollo 😂😂😂😂

@18jumpstr I go help you tell am, okay ?

I don follow you like that 😂 outsider for life

Make Una go dey listen to he old songs I’ve been doing that all this while, u go discover a lot

No mind the werey 😂

@Osas_only 😂😂❤️

He Dey feel like Merlin

No be lie.. did we offend him 🤦🏾♂️

😂🤣 Chollo who drop my backwood

Burna boy song medley

No worry I go put am on call

E reach to beg…. ODG Even if na “champion” you just talk for the whole song nitori olorun

🤣🤣🤣🔥🔥🔥🔥

Relax good things takes time

I talk sm nauuu say sabi this lady!!!!

Omor eeeh you just talk my mind

He dey starve us like mad 😹
Benzer Videolar
We need to ask Burna Boy what he saw to make this record 😭
NOTJUSTOK
196,637 görüntüleme • 10 gün önce
Sensitive content
MAKE UNA COME HELP ME BEG ODOGWU Burna Boy FOR HIS RED FERRARI AS I NEVER FINISH SHOOTING THE MUSIC VIDEO FOR MY SONG SPEED FT WUNNA 🧎🏿♀️🙏🏽 CHRCK ME OUT BABA, I GOT EVERYTHING NA JUST YOUR FERRARI REMAIN 😫
OBA ORIN THE REAL IDAN
511,421 görüntüleme • 11 ay önce
