Loading video...
Video Failed to Load
Make this clown fall out ๐๐
606,045 views โข 2 years ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

MONKELE2 years ago
Make e no come mainland sha!

BIGKAY ๐๐ฆ
2 years ago
History of football is in my palms ๐คก

Makanaki2 years ago
Wetin this one dey talk? I donโt even care about the finals too much because winning South Africa be like say Nigeria collect cup already.

Joy Chukwu2 years ago
This guy mouth fit dey smell See as the other guy dey do face and the hmmm too Oga brush

CHILD OF GRACE ๐ฎ๐ช๐ฌ๐ง๐ณ๐ฌ2 years ago
This one need serious plank!ng ooooo

๐
ฑ๏ธabygirl4๏ธโฃlife๐ฑ๐ฑ2 years ago
Na hungry dey worry this one, give am food he go talk like normal human being

A.D Ashu2 years ago
We need his handleโฆ he must collect ๐คฃ๐คฃ

Emรญ2 years ago
Here he is ๐คฃ:

Pelumi2 years ago
This one na mumu person wey say he get history for palm normal?

Iampelumi ๐จ๐ฆ2 years ago
Oloribu ni bobo ye
