Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Make this clown fall out 😂😂

606,039 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

MONKELE profil fotoğrafı
MONKELE2 yıl önce

Make e no come mainland sha!

BIGKAY 🎃🦅 profil fotoğrafı
BIGKAY 🎃🦅2 yıl önce

History of football is in my palms 🤡

Makanaki profil fotoğrafı
Makanaki2 yıl önce

Wetin this one dey talk? I don’t even care about the finals too much because winning South Africa be like say Nigeria collect cup already.

Joy Chukwu profil fotoğrafı
Joy Chukwu2 yıl önce

This guy mouth fit dey smell See as the other guy dey do face and the hmmm too Oga brush

CHILD OF GRACE 🇮🇪🇬🇧🇳🇬 profil fotoğrafı
CHILD OF GRACE 🇮🇪🇬🇧🇳🇬2 yıl önce

This one need serious plank!ng ooooo

🅱️abygirl4️⃣life🔱🔱 profil fotoğrafı
🅱️abygirl4️⃣life🔱🔱2 yıl önce

Na hungry dey worry this one, give am food he go talk like normal human being

A.D Ashu profil fotoğrafı
A.D Ashu2 yıl önce

We need his handle… he must collect 🤣🤣

Emí profil fotoğrafı
Emí2 yıl önce

Here he is 🤣:

Pelumi profil fotoğrafı
Pelumi2 yıl önce

This one na mumu person wey say he get history for palm normal?

Iampelumi 🇨🇦 profil fotoğrafı
Iampelumi 🇨🇦2 yıl önce

Oloribu ni bobo ye

Benzer Videolar