Loading video...
Video Failed to Load
Make this people dey drop update 🥺😂
86,279 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Mayor (Web Dev)1 year ago
If they never kee you, you no go rest 😂😂 If to say Kamo know, he wouldn’t have given you access to his aso ebi 😂

A man has no name1 year ago
If they no kill Remote, he no go rest

Olatunji ✝️1 year ago
Dem just know how to destroy someone’s life 😭😭😂

Hercules Combat Arena1 year ago
Wait nah make she turn you to chicken.....

LAWAL OLATUNJI1 year ago
Abeg drop code ooooo 😂😂😂😂

Rock Paper Sizzle1 year ago
💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

EYITAYO MICHAEL1 year ago
Remote free this agbada na 😂😂😂

Big oloye🤴💎💵⚓️1 year ago
Lol 😂 remote make she catch you

J O S S Y M I L L I 💙❤️1 year ago
This particular asoebi don hear am for remote hand

snr jamiu1 year ago
@samtesco1 Ur friend don start again o

Bolaji🇧🇪1 year ago
Abi nah 😹😹😹
