Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make this people dey drop update 🥺😂
86,279 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Mayor (Web Dev)1 yıl önce
If they never kee you, you no go rest 😂😂 If to say Kamo know, he wouldn’t have given you access to his aso ebi 😂

A man has no name1 yıl önce
If they no kill Remote, he no go rest

Olatunji ✝️1 yıl önce
Dem just know how to destroy someone’s life 😭😭😂

Hercules Combat Arena1 yıl önce
Wait nah make she turn you to chicken.....

LAWAL OLATUNJI1 yıl önce
Abeg drop code ooooo 😂😂😂😂

Rock Paper Sizzle1 yıl önce
💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

EYITAYO MICHAEL1 yıl önce
Remote free this agbada na 😂😂😂

Big oloye🤴💎💵⚓️1 yıl önce
Lol 😂 remote make she catch you

J O S S Y M I L L I 💙❤️1 yıl önce
This particular asoebi don hear am for remote hand

snr jamiu1 yıl önce
@samtesco1 Ur friend don start again o

Bolaji🇧🇪1 yıl önce
Abi nah 😹😹😹
