Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make una allow Kokopee the Lyrics Master Rest nah😩😂..Which kind comments be this🙆🏻♀️😂
53,467 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
39 Kommentare

E no go better for the guy wey dey read the lyrics lol!!! He dey read am like letter 😂

😩😂

Omo thank God I from Nigeria 😂 we too funny

😂😂😂

Open bracket close bracket

3woto woto woto woto( matter o) 3toto toto toto ( hmm-umm hmm) omo dem suppose jail this guy 😭😭😭😂😂

Abeg make una leave kokopee na 😂 Laugh wan wound me here.

😂😂

Open bracket close bracket🤣 Math teacher

😂 oldest upcoming next rated artist 😂 Abi how Una dey call ham 😂 😂 😂

That cough way you cough no dey inside that lyrics 😂

😂😂😂😂

😂😂😂

Omo abeg my belle Dey pain me abeg stop this thing 😂😂😂

😂😂😂

Person for ticktock say the song the reduce long life 😅

🤣🤣🤣😂😂🤣 after him and bigfoot dor thief finish ngo funds

Is obvious y’all are just haters You are just reading words

😩😩

Wetin be this??😂😂😂😂

I no Dey listen to kocakola song

Person wey them use.. watn you expect 😂

Did he cough too 😂😂😂

Funny ehn

🤣🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂

These lyrics wouldn’t even qualify as a nursery rhyme 😂😂😂

This guy no get joy

Swear say e no sweet pass baby senpene

3 Toto Toto Toto (Toto Toto )

😂😂😂

3 Toto Toto Toto haba nah

😂 😂 😂

😅😅

😭😭😭😭😭😭😭😭

😂😂😂😂😂😂😂

@Is_Alive101

😂😂😂

Na from ChatGPT e see the lyrics
