Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make Una dance small this guy na werey 😂😂😂😂😂😂
413,341 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

NuggetMan 👽vor 1 Jahr
😂 this song suppose dey no 1 for apple music

Chuks🧸 of playvor 1 Jahr
My question now is, na dem Dey pipe people or they’re the ones being pipped?🌚🤦♂️

Z2HTVvor 1 Jahr
Dancing time, Blessing time 😂 200m lawsuit loading

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpávor 1 Jahr
This guy na wereh 🤣🤣🤣🤣

Ọmọ Akinvor 1 Jahr
Werey say “ti won o ba tii gbe mi” 😂😂😂

JENNAvor 1 Jahr
Tinubu go happy say we don forget am 😂😂😂

Yeancah of Lagosvor 1 Jahr
So bobrisky na the brand ambassador abi...🤣🤣🤣

Enrichedvor 1 Jahr
This guy is mad 😂

Chrisbeautyvor 1 Jahr
d video vixen wey deh dance 😂😂

thuggervor 1 Jahr
Pamilerin padilekun😭😭😂
