Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make Una dance small this guy na werey 😂😂😂😂😂😂
413,323 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

NuggetMan 👽1 yıl önce
😂 this song suppose dey no 1 for apple music

Chuks🧸 of play1 yıl önce
My question now is, na dem Dey pipe people or they’re the ones being pipped?🌚🤦♂️

Z2HTV1 yıl önce
Dancing time, Blessing time 😂 200m lawsuit loading

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá1 yıl önce
This guy na wereh 🤣🤣🤣🤣

Ọmọ Akin1 yıl önce
Werey say “ti won o ba tii gbe mi” 😂😂😂

JENNA1 yıl önce
Tinubu go happy say we don forget am 😂😂😂

Yeancah of Lagos1 yıl önce
So bobrisky na the brand ambassador abi...🤣🤣🤣

Enriched1 yıl önce
This guy is mad 😂

Chrisbeauty1 yıl önce
d video vixen wey deh dance 😂😂

thugger1 yıl önce
Pamilerin padilekun😭😭😂
