Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
make una leave Nasboi abeg 🙄
255,626 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
31 Kommentare

Your mama dey crase 😭😂

E no go better for you 🙏🏻

Dikeh wetin you just do now? 😏🤣🤣🤣🤣

for this my data wey you waste, I will make sure Chinedu break that your phone

DIKEH I swr person go do u this thing wey u just me🤣🤣😭

@MegaGreat2 E be like you dey ment 😂😂😂

Wait… you wasted my 5gb because of this rubbish??? 😡

You’re a mumu😂😂😂 mama Chinedu

😂😂😂😂😂😂 I actually waited for the “what are you people still doing here” 😭😭😭 give me back my data

If this guy no buy back my data, d£ad body go surplus😡😡

You look like Osimhen too much

U be werey this boy 😭

See as I Dey look you 😹😹😹😹

Bro you look like @victorosimhen9 too much!! Anyone told you that?

Nonsense and ingredients

Una don study internet finish with many realistic tricks to chop our data 😂😂😂😂😂😂😂😂

Go wash plate weyrey 😂😂😂

Na why u nor fit blow pass Enugu 😂

I buy pi at the best rate 💰🤑503\1

I didn't see it coming but I noticed it at die minutes 😂😂

Wait oo… Shey na play be this??? And the video play for 4K!! My data!! 🥲😩

Dear Dikeh, You wee crumble. 🥲

Una go just Dey use us play anyhow

😂😂😂

Bro I just unfollow you now 😬😂😂😂

Na so this guy dey always do, so I don know from starting

Bro you crazy too much... Anyone told you dah?

You dey kayrayzz

Lolz🤣🤣🤣🤣🤣

Is this supposed to be content?

I just enter comments section make I sure no be only me wait till the end
Ähnliche Videos
Sensitive content
Make una stop na 😒🙄
Justkingphoebe
127,067 Aufrufe • vor 3 Jahren
